Ayra Starr – Sability (Lyrics)
Sability (Lyrics) by Ayra Starr
Mavin Records songstress and Nigerian female music sensation, Ayra Starr emerges with the lyrics of her new single labeled “Sability.”
Ayra Starr – Sability (Lyrics)
London (London)
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Follow Us
Do you find Xclusiveloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Ella
2 years ago
I are a best dia🤗
l
2 years ago
Ayra Starr is killing my vibes
Treasure
2 years ago
I love this song
Beauty
2 years ago
She really is.
Abigail
2 years ago
D fame female musician wey sabi
Anonymous
2 years ago
I LIKE YOUR SHOW
Kaosara
2 years ago
I love dis song. Keep it on
Aliyaht
2 years ago
U too sabi dat y u re my fav
Ayra strra
2 years ago
I love you Ayra strra